VTek - Yur Fada Nyash
Now this is one hilarious tune! I love artists who are able to think outside the box when composing lyrics. That's exactly what VTek has done with "Yur Fada Nyash". I'm impressed!
"Recommending this new true story illegal session 2 release from VTEK "Yur Fada Nya$h". This is a comical story every guy can relate to, because we've all experienced it at one time or the other as a guy with girls.
You need to listen to the song to understand."
*O.O*
[audio:http://notjustok.com/wp-content/uploads/2014/03/Vtek-Yur-Fada-Nyash.mp3]
This song is useful...E get some girls wey go dey with you..U go just dey play this song on a mellow level on your laptop...U no go too increase the volume...just mellow...both of una go dey hear am clearly! Nice one Vtek...
This is one funny ass story. I love the way this dude killed it. Straight up downloading and recommending this jam to my boys.
Okay look the scenario this other way. The erima dey her own jeje, dey mind her business, she no even see you, she even don give you isho and ijabo (IJB) like 3times, but u still no get the message, u still stubborn like white kpomo, carry ur two left leg go meet her again, tell am hi, use all manner of bobo to bobo the girl. After she come give u green light, come give u bills as precondition before confirmation, you come dey vex say she too dey money conscious. Are you a learner, are u not O.B.O… Read more »
lmao u talk sense sha
I swear this song is killing .....on repeat ...LOL.....
u want to kill me with pressure ...Ur fada nyasssh...Lol
This song is funny,nice song though. Pls guys not all girls are like this oh. VTek is crazy and creative.
LOL dis guy is fucking creative
See guys oh. Hmmm. Not all girls they treat guys like this jor.
I have experienced this several times. Nice story line. Bad boy. Looking up to the video
Na wa oh! This guy Vtek take this girl really hard. Girls where you at? A girl need to reply with a song. Nice song V.
this song funny die. make brains
lmbo!!! na waa 4 this guy, how he could deliver such a fun gem without laughing.
Seriously this is funny. Keep it up VTek. This is a pure creativity. I understand the pain brother.
interesting nice sound. lol, very funny song.
when u require money for sex, its called prostitution ...
if she believe her NO then it shouldn't change for money.
why u go pay her bill ..she no dey work ..if she no like u then her no should be no... na only for naija way runz na thing of pride.
nice one bro
gush funny