Tha Suspect - Malaysia
From the "Public Nuisance" album comes this new joint "Malaysia" by rapper/producer Suspect... featuring Tha Suspect. Suspect seems to be the hip-hop version of Fela. His sound, his lyrics, everything oozes several elements of the late Legend. Conscious music always supercedes everything else in my book.
*O.O*
[audio:http://www.notjustok.com/wp-content/uploads/2011/11/Tha-Suspect-MALAYSIA.mp3|titles=Tha Suspect - MALAYSIA]
Great effort..really impressed
Ovie O why ??? *crying* hahahahaha n tha suspect na u know where u hear 20milla liver for Malaysia OH !!!
on replay,,, suspect never dullsss,,, would hav loved to hear seun or femi play d sax on this one,,,,
dis guy dey madt, i need relocate commot for dis country before una spoil we way dey malay finish
Watch ur back boy. Na u sabi talk true pass abi... u go narate whp tell u say dem dey sell liver..
Poverty people una no go sing beta song
NICE!, really nice.....suspect speaks truth!, i respect him though.....i kinda think pple are kinda confused as to whr he stands in the industry, i guess, coz i dont see why he shouldnt be categorized higher up the ladder, coz he's trully talented......shey u guyz get?.......dont really know sha. But this is good though, i like this .. cheers.
Original ikeja , Fela African Sound so Everybodi say yeah yeah , Yeaaaaaaaaaaaaaaah yeeeeeeeeeah
Love it .
IM IN MALAYSIA,,,,SUSPECT, SHUT UR TRAP UP,,,U DONT KNOW WHAT U"RE TALKING,, NAIJA BOYS HERE ARE DOING REAL HUSTLING AND WE DONT SELL KIDNEY , LIVER WHATEVER,,, I DONT KNOW WHO THE HELL IS SPREADING SUCH RUMOUR IN NAIJA
IM IN FLORA DAMANSARA,IN DAMANSARA PERDANA, HERE IN KUALA LUMPUR MALAYSIA, I HEARD SAME RUMOUR TOO BEFORE I CAME, BUT FRAKLY SPEAKING , WE NAIJA BOYS DO ALL SORTS OF SHITS HERE EXCLUDING SELLING OF LIVER..THE MALAYSIAN POLIS ARE FUCKING RUGGED, MOREOVER ALL NIGERIANS HERE ARE INTERNATIONAL STUDENT. WE NO DEY CAST, AFTER ALL NA OUR GOVT CAUSE ALL THIS RUBBISH, NO JOB SO MANY GRADUATES IN THE STREET OF MALAY TRYING TO SURVIVE....NAIJA I HAIL,, I MISS MY FATHERLAND LIKE CRAZY
Guy Shut up your mouth & go read your book, see your mouth like international student
Mr.Man Close your mouth na lie He lie b4. una go just day assume watin una nor know
You be Fool, First na Kindney all of you dey talk and now making music about Liver
If music no go well for you better go find better job..
Just because you don't understand how guys dey make their money don't give you the reason to cook up stories
Suspect is a Big Entertainer or i think i'm safe to call him a Comedian...lol he's just funny even in real life but he should also sell himself more as a Producer & Sound Engineer because that is what he's good at. Music nor be 4 everybody, i put Suspect in the same position as Dbanj...Dbanj na Comedian, he nor get Muic talent... Bless u all on NJO
But the Truth be say na India dem for sell Liver, Kidney & others part sha... Malaysia is just Learning from them
U just wasting this beat , Wack MC abeg go sleep..
suspect Know try this kind thing next time
This guy is just damn useless.....i doubt if he has ever been to malaysia before...stupid ppl spreading stupid rumours..waka
Kel, D guy dey stupid nah.. If he no get work make he go sell pure water abi even sef cold water wey den dey sell 1naria..
Suspect abi wetin dem call ur foolish name !!! I stay in Kuala Lumpur Fool . I don sell my kidney and liver already remain 1 kidney to sell i dey bring the money come 9ja so if e sure for u make we meet throw away money small or better still make we meet talk all the investments way we get ... MUGU go get a life and stop this rubbish ... Most of us weh dey Malaysia get life pass una musicians .
Post my comment oooooo
No go better for u weytin den dey call ur name suspect abi wanted
Na so he no go better for hin family, n hin future
Amen 10x
Suspect, I like you before but for now you don fuck up, so guy ayee ko ni da, find you dey carry rumour you are just a cocksucker so chop chicken
Abeg Ovie, kindly deliver my message to suspect that they will beat him before this year runs out, i will be there when they are beating him, as in i dey vex big time for this guy, its better to keep silent than singing rubbish, so suspect get rotten in hell you motherfucker, I write in Malaysia language, SUSPECT Babi, bodoh, Orangila
God punish yhur family... Olobuku
Your career don ruin you dis motherfucker... come malaysia come sell your liver now... God punish you and your families cause this na lies... na malaysia we dey... hustlin everyday... God punish your life... Oloriburuku... omo ale, were, oloshi.. Bastard... Ogun kiss you!
BIG FOOL .. Right from your name "Suspect " Then i should expect anything good rather being a fugitive of Destiny .. Ode ni e ..
BIG FOOL .. Right from your name "Suspect " Then i shouldn't expect anything good rather being a fugitive of Destiny .. Ode ni e ..
GUY GO FIND ANOTHER THING DO !
you are ridiculous..how can a musician help spread rumours? i have always disliked dis dude, dis song just just mad me hate him more....here in malaysia and ever since i have been hearing the bloody rumor it i yet to be confirmed...keep using your precious time spreading rumours ok? afterall ur music is always boring..u call yourself a rapper..i have never heard a dope line from you, a producer..none of your beats has gotten you a recognized award..ur just a confused musician. I bet this guy would offer to sell his liver if he sees less than 20 mills....hopeless pretenders
hahahah see mumu ohhhhhhhhhhh....if dem sell u urself u worth 20naira? omo ode see as e be like kidney self
LMFAOOOOOOOOOOOOOOOOOO
I pity this suspect Guy cos na hunger go kill u for life................... U no fit compare yourself to Malaysia act cos they go harder than you and all Malaysia artist go feed ur family and sign you and give you better Money.. Check out the Malaysia artist ....... U don price fuckup
Ko ni da fun iya baba re Oloriburuku
I tell yhu... stupid motherfucker!
Na 2 livers your papa get abi? How person go fit sell d only liver wey him get???
Since we don sell our liver..... Na im u come sell ur brain to release this track abi? i hate this midget enh.... Im don dey drop useless tracks since i sabi am. Go just dey pack pears baby oil dey rub for body for that i no send u video, strutting around looking like a dwarfed native doctor......
Naija boys in malaysia stay hustling..... if u no go, u no know.... so just STFU!!!! And stick to making ur useless music or ringtones..... m so fucking pissed.
suspect your papa no get my money even ur generation
U too come sell ya papa liver nah..make u see how malay be..Onigbayi
LMAO see malaysian men dem dey enter Suspekt lool, dat shows that d amount of visitors to dis site is 50% malaysians.............SATU MALAYSIA OO My people...
suspect u en if i catch u, ur mama go know say u get 1 liver i swear. bastard child loser.. see your mate wizkid do blow u they there they misbehave.. bastard. WE ARE INVITING TO MALAYSIA FOR A SHOW PLS COME. PLS, PLS WE WILL PAY YOU DON'T WORRY..
THIS BOY NA BASTARD OOO....MAKE DEN WATCH OUT FOR THIS BOYS HE BE LIKE SAY ONE OF HIM FAMILY DONE SELL...STUPID BOY
THIS SUSPECT NA BIG TIME IDIOT.. I SWEAR
I knw dey MALAYSIA oo.. but u b fool ..cos all DIZ COMMENTS FOR HERE SWEET PASS YOUR SONG ....AND FIRE GO CATCH DAT STUDIO u produce dis track
E NO GO BETTER FOR U THIS SUSPECT OF A GUY.. FOOL
Your Papa . Foolish Boi , Go Open Pepper Soup Joint if you nor get better thing do . . Cow
This Guy na Fool He no even Get Money reach my self Foolish Idiot Satu Malaysia
Stupid suspect abi weting be your name if na so them dey make money for malay why u self no come make you make your own abi you no won make money for your life before you die ni yeye boy see your face like dog way sick face .. if you no get anything for mouth to sing to the public why u no go dey sell gala for express @least that will keep your stupid mouth busy.......*ROGER THAT*
Guys make una Chill now....Una nor sabi Suspect wella now...Na so hin dey Joke...all of us Gather dey Malaysia nw and we nor sell our liver...Abeg make una free am jor...All the shit wey una dey talk nor make sense....#THA SUSPECT rockssssss.....LOLZ
Joke ? If person family hear am now wetin dem go dey think
Wetin no make sense .. Abi u and am dey together ni ?????
SEE DIS TOLUPE OO.. ABI U WANT MAKE DEM TRACE U ? .. U SURE SEY NO B UR PROFILE SUSPEKT US COMMENT ? SO LOCK UP OOOO
Why the hate on Suspect...be like say he is singing about one person and that person is signing here on NJO with multiple username to run down suspect...hmmmm....e no concern me sha..Me just like the beat and the song.
Tha Suspect MAKE WE NO CATCH YOU FOR STREET OR CLUB O, I KNOW YOUR BROTHER >> HIM GO VICTORY COLLEGE AND YOU WENT TO OPEBI GRAMMER SCHOOL >> YOU ARE WANTED >>
This is epic, evoking pandemonium irregardless of country wey yo dey.
YOU LOOK LIKE AN HUNGRY SUFFERING MONKEY FROM THE ZOO , WHY WOULD YOU CALL UR SELF AND ARTIST AND SPREAD FAKE RUMOR THAT YOU DON'T KNOW ABOUT .... YOU WERE NOT PRIVILEGE TO HUSTLE HARD TO GET TO MALAYSIA BECAUSE I CAN SEE FROM YOUR VIEW THAT MALAYSIA HAS BEEN YOUR DREAM COUNTRY AND ALL YOUR FRIENDS ALL TRAVELED TO MALAYSIA AND CAME BACK IN A BIG FORM AND YOU STILL IN DA SAME LEVEL CALLING UR SELF A PRODUCER WITH NO CAR , NO MONEY , CAN'T EVEN REP ANYWHERE YOU ALL , SUFFERING BEEF THAT WHY U… Read more »
make una no mind dis yeye boi called suspect abi na waitin b em name. i dey sure say na hunger go kill am. very soon u go come Malaysia com dey beg guys mk u dey throw work for dem. Go ask BLACKFACE waitin em dey do now. yeye boi, stupid boi, jobless boi, idiot, oloriburuku. No body go even prize ur liver if u won sell.......
Ovie, pls tell suspect to WATCH OUT cos he's a dead man for spreading such rumor.
Idiot i think say na the Next thing wey you won do be that when you no sell for music Industry Again . Na your papa Go sell Him Liver . Idiot . Make you come malaysia . Malaysia Boyz go buy you and your family make you come dey work for them as a cleaner . or security man