SHARE

Waje - Miss You Crazy Lyrics

SHARE

Waje Lyrics

Miss You Crazy is a new single dropped by Waje as the sixth track on her latest album, The Misfit, read the full lyrics to 'Miss You Crazy' and sing along.

Waje - Miss You Crazy Lyrics
The Misfit Album Cover

Waje - Miss You Crazy Lyrics

I go wait I go wait I go wait
Na wetin I don dey say
But I can no longer wait I’m running out of patience
You been telling me telling me say
You go come before I wake
Now I don open my eyes for 10 days now I never see you

Gradually I dey mad
Secretly I dey die
Na which dey you dey come oh
Boy I really need to see you
Cause I no be my self
It’s like e my soul
No dey for my body oh
Boy I really need to see you

Water wey I put for fire don boil oh (boil oh)
Food wey I dey cook for fire don done oh (eh eh eh ehey)
Woman wey e carry belle she don born e oh (born oh)
Na when you dey comeback o I miss you like crazy

Ahn ahn ahn
Eh eh eh
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you
Ahn ahn ahn
Eh eh eh
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you

No more winters no summer days
No vacations and no holidays
Used to be fun only wey you dey (when you dey)
I tried to reach you to no avail
I hope you ok I hope you safe
Just can’t wait to open the door
And na you I see

Gradually I dey mad
Secretly I dey die
Na which dey you dey come oh
Boy I really need to see you
Cause I no be my self
It’s like e my soul
No dey for my body oh

Water wey I put for fire don boil oh (water wey I put for fire oh)
Food wey I dey cook for fire don done oh (eh eh eh ehey)
Woman wey e carry belle she don born e oh (born oh)
Na when you dey comeback oh I miss you like crazy

Ahn ahn ahn (why oh)
Eh eh eh (why oh why oh)
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you
Ahn ahn ahn (why oh)
Eh eh eh (why oh why oh)
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy I really need to see you
Ehehhhheh baby oh

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT