SHARE

Vawulence Lyrics by Erigga | Official Lyrics

SHARE

Erigga Lyrics

Read the official lyrics to 'Vawulence' by Erigga and sing along. Vawulence is the fourth track on Erigga's newly released album, The Lost Boy.

Vawulence Lyrics by Erigga | Official Lyrics
The Lost Boy Album Cover

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Vawulence by Erigga

Erigga - Vawulence Lyrics

Intro
Omo carry all those your computer beef eh go saka tirogo
For computer village or any computer center
(Comrade drop me here, I dey smell violence)
(Stop me here, stop me, comrade stop this bike)
Cause na invisible gun wey nobody dey see
If say life na Call of duty

Chorus
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much them dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake

Verse 1
Your man na bum
28 still dey live with him mum
(Devil) if e say e wan test me
My gun go speak in tongue
Street life no be for you
Na the drugs dey spoil you
Aje your mum dey call you
Go home before she comes
We dey your voice since but to we na chichichum
We chop your girl spit am like cheap chewgun (she no sweet)
If e pain am well well
Am make e bring e gun
Always with the burner
Water gun no fit kill King Kong
Kill King Kong?

Chorus
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much them dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake

Verse 2
If you ain't get property
I suggest you address me properly
We are not bruv we are not bloods
I fit put your full gang on salary
Why I no go dey with the stick
When this boys dey behave like Nama
You see that Ella when dey shark you
Na $2k we take dey jam am
I Lick her mango she no know when
She let her man go
Boyfriend na IG billionaire like shatta bundle
That night when she sneak out na me she come see
How she want take sleep house when money no dey the country
Take dollars

Chorus
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
All na mouth them them be snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them be snake
Fugazi all of them na fake

Verse 3
I no be Moses but
But my stick dey make your chick dey turn
To snake heavens know say no be zobo
Come
Torley no be mokit watch the way you take dey talk to me
Na you head this bottle wan site, na big mistake
So don′t F with me
You suppose dey house dey bomb site
Your chairman Nai be my guy your chairman no go wan try
This thing when you try are you kidding me
Guy hold my watch, Ap flog e head with Belt Luis
E clear for he eye movie Na Molly dey we
Who dem be where dem dey how much dem pay where dem stay
Look my snap the baby dey
Why she no go cum when the boy dey pay
I Dey give her cruise, I Dey make her screws dey loose
I enjoy her juice, mechanic she sabi to handle tools

Chorus
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
Who them be where them dey
Paper boi how much dem dey make
All na mouth them them dey snake
Fugazi all of them na fake
All na mouth them be snake
Fugazi all of them na fake

Outro
As for all those comrades that love vawulence
Take your time relax
No dey rush
Like who dey Fuck
Another man wife
Your own time go cum
But for now

Liked 'Vawulence' Lyrics by Erigga? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT