SHARE

See Finish Lyrics by Qing Madi | Official Lyrics

SHARE

Qing Madi Lyrics

Check out the complete lyrics to the trending new song, See Finish, by budding star Qing Madi.

See Finish Lyrics by Qing Madi | Official Lyrics
Qing Madi - See Finish Cover

Qing Madi - See Finish Lyrics

Verse
It's been on my mind so long, yeah
And I can't realize why it should be like that oh
I don't even know how it got here
And I can't deny it

Pre-Chorus
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight, wetin I gain?
Is it safer outside?
Outside

Chorus
Ahh ahh
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again

Verse 2
Said you were my safe haven
Now you con dey go follow dem talk
Yeah-yeah-yeah
Me I no too send unless you
Bring am come my front (yeah)
You sabi me no mean say you know me
You don mark me bad you no know my story
A problem shared fit turn to gossip you know
And I'm too emotional

Pre-Chorus
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight, wetin I gain?
Is it safer outside?
Outside

Chorus
Ahh ahh
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again

Liked 'See Finish' Lyrics by Qing Madi? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT