SHARE

Rise Lyrics By T Dollar | Official Lyrics

SHARE

T Dollar Lyrics

Talented fast-rising Nigerian Afrobeats singer T Dollar just dropped a new hit single titled 'Rise', read the official lyrics to the groovy and catchy song below.

Rise Lyrics By T Dollar | Official Lyrics
RISE Cover Art

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Rise By T Dollar

T Dollar - Rise Lyrics

Intro
Yeah yeah yeah
T Dollar
It's Rappy the sound beater

Verse 1
Last time wey I go check
Nobody dey nah me face my problem
And I dey face my fear I no fear
Make hustle pay and we pray for good health

Chorus
If dem wan talk make dem talk
I go rise if I fall
Toba ti nigbagbo, gbo gbo nkan to le loma soft
Shebi nah d boy wey dem they talk
The same boy wey dem pour dirty water for him face
Abi oun ko
Omo ti gbera tan
Una wan dey relate
If dem wan talk make dem talk
I go rise if I fall
Toba ti nigbagbo gbo gbo nkan to le loma soft

Verse 2
After sinning we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Nah when dem go con hear
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly father abeg
Ko di ngba ti moba tiku
Before you remember say d boy dey pray
Tete bami shey
E don tey wey I dey pray
I don do things wey you no like true true
But family dey wait
Joor maje n shey lasan
I must make am by force
E no go good at all
If dem ask and I no commot, ah

Bridge
It's a must
Make I get that money make I blow
It's a must
Even if e never plenty at all
It's a must
Komo olope sha ti gbera tan
It's a must
Komarimi ko ma shey boss, ah

Refrain
Make money enter
Amen
Make e better
Amen
Oriburuku back to sender
Amen

Bridge
Emi o fe suffer
Amen
Kowo wole lotun losi
Amen
Make e plenty
Amen
Every Sunday ka shey spending
Amen
Say one time make e plenty, ooh
After sinning we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Nah when dem go con hear
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly father abeg
Ko di ngba ti moba tiku
Before you remember say d boy dey pray

Outro
Tete bami shey
E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But family dey wait
Joor maje n shey lasan
I must make am by force
E no go good at all
If dem ask and I no commot
Tete bami shey (tete bami shey)
Tete bami shey (tete bami shey)
Maje n shey lasan
Joor maje n shey lasan

See Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT