SHARE

Pim Pim Lyrics By Brymo | Official Lyrics

SHARE

Brymo Lyrics

Brymo released 'Pim Pim' as the first track and introductory track on his 'Theta' album, read the official lyrics to 'Pim Pim' and sing along.

Pim Pim Lyrics By Brymo | Official Lyrics
Official 'THETA' Album Cover

PLAY AND LISTEN TO: Pim Pim By Brymo

Brymo - Pim Pim Lyrics

When them ask wetin you fit do, for here
Inspiration go pull you through, them go hear
Dem dey lose themselves to break you, here
Rip you up you, no cruise for where
The forces dey behind you, my dear
Even your misadventures bear good fruit, well
Intentions pure will I bring there
Love na my parlor do here

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart, e no easy
Life not harder, oduimi

No listen, pim pim
Tractors dey tract, listen
Na toxicity be the reason
The reel na backbone for good thing, yeah

The matter plenty and the truth, there
But every turn na your own too, my dear
No let greed trample the truth, you hear
Life dey sing your favorite tune, you dey hear

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart, e no easy
Life not harder, oduimi

No listen, pim pim
Tractors dey tract, listen
Na toxicity be the reason
The reel na backbone for good thing, yeah

Survival get rules, yeah
Hear your words before you spill them
Let your history be truthful, there
Inspiration dey guide you, there

No listen, pim pim
Follow your own rules strictly
Deliberate work dey pay listen
The betrayed self na high treason

No listen, pim
At first click 3233
You dey hold corruption for my country
Nearly everybody go go prison
No listen, pim

See Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT