SHARE

Oga Lyrics By Brymo | Official Lyrics

SHARE

Brymo Lyrics

Read the official lyrics to 'Oga' by Brymo below and sing along.

Oga Lyrics By Brymo | Official Lyrics
Brymo

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Oga By Brymo

Brymo - Oga Lyrics

Verse 1
She carry hin pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm,
The anger you no fit rate it.
She finds the perfect position, she perches!

Chorus
Okay! okay!
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay! Okay!
You no dey talk well Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today today the cup e don full

Verse 2
Show her where the tools dey in plenty
Ammunitions dem pile, the switch day dem plenty
Him heart cold, hin soul no fit fury
The pain e still fresh between her legs

Chorus
Okay okay
He dey talk mumble jumble, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say say
Talk am when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full

Spoken Outro
Ehn! Un un, no no!
She no shoot am again
She drop the um pistol na
she come comot waka for the place
But as hin enter, hin dey bleed all over
Him ears dem don leave am
I no know
Make somebody cut am or maybe bullet slash pass
Dey bleed, ears don go. Oga kuku dey hear word. Mtcheew!

See Other Top Naija Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT