SHARE

Breathe Anthem Lyrics by Mani Lapussh & Rema - Breathe Music AU

SHARE

Mani Lapussh and Rema Lyrics

Read the full lyrics to ‘Breathe Anthem’ by Mani Lapussh and Rema: this Andrevibez-produced song was released by Breath Music AU.

Breathe Anthem Lyrics by Mani Lapussh & Rema - Breathe Music AU
Breathe Anthem Cover

PLAY & LISTEN TO: Breathe Anthem by Mani Lapussh & Rema

Mani Lapussh & Rema - Breathe Anthem Lyrics

Intro: Mani Lapussh
Breathe Music
Sele basa

Verse 1: Mani Lapussh
Carolina, be asking me how I dey make all these people dey buga fuck
Carolina, them feelin' the sound and the way I dey give them the kokosa
Selemasa
Na Tom-Tom dey help me, wey make me fit give them the lamba oh
Anytime when I breathe on the mic, the people dey confess I dey give am the banger (Banger)

Verse 2: Rema & Mani Lapussh
Gbedu dey gimme the ginger, when I deliver, the people dey shiver, ah
Na Tom-Tom dey give me the liver, (Mani boy, Remmy boy, sound it)
Many obstacle man dey face
Wetin make persin come dey craze
As I dey, I dey run my race
Omo, me no dey fear disgrace
Make them hate if them wan dey hate
Omo, me I no be there mate
Take my ginger to concentrate
I no come here to look your face
Enter studio, with Mani
See gbedu wey go make all of them dey jo, jo, jo
Carry my Tom-Tom for pocket in case the gbedu dey choke, choke, choke
I no come here to play, I no come here to laugh, me I no dey joke, joke, joke
The moment I comot for here, everywhere (Guy), go boku with smoke, smoke, smoke

Chorus: Mani Lapussh
Breathe for it oh
Mani comin' closer oh, ah
Breathe for it oh
Make me comin' closer oh, ah
Breathe for it oh
Mani comin' closer oh, ah
Breathe for it oh
Remmy comin' closer oh, ah
(Vibez)

Verse 3: Mani Lapussh
Ayy, me I believe one day oh, say all of these things wey me want go come my way
Bad energy far away, I no be mistake, me I know I'm here to stay
For instance, them no wan give you assistance
When friends dey turn to resistance
Believe in you, them go give chance
Ayy, many things wan dey hinder me
I needy somethin' wey go ginger me
Ayy, with Tom-Tom I dey breathe, for it now
I dey run, kilomi, kilomi
That’s why I dey kpamutuku-mutuku-mutuku-mutuku-mutuku-mutuku
My body dey gbomgbudu, gbomgbudu, gbomgbudu, gbomgbudu
(Ayy), gbomgbudu, gbomgbudu (Ayy, say, ayy)

Chorus: Mani Lapussh & Rema
Breathe for it oh
Mani comin' closer oh, ah
Breathe for it oh (Breathe for it oh)
Make me comin' closer oh, ah (Oh, na)
Breathe for it oh (Breathe for it oh-oh, oh)
Mani comin' closer oh, ah (Oh-no)
Breathe for it oh (Breathe for it, aye-aye)
Remmy comin' closer

Outro: Rema & Mani Lapussh
Ayy, kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'
I dey feel somethin'
Kpamutuku-mutuku, I go need somethin'
I go need somethin'
Ayy, my shirty na orange and black, that one mean somethin'
That one mean somethin'
Kpamutuku-mutuku, Mani say somethin'
Mani say somethin'
Kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'
I wan lick somethin' (Selema sa)
Kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'?
I wan lick somethin'
My shirty na orange and black, that one mean somethin'?
That one mean somethin' oh
Kpamutuku-mutuku, I dey feel somethin'?
I wan lick somethin' (Selema sa)

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT