SHARE

Bella Lyrics by Korede Bello | Official Lyrics

SHARE

Korede Bello Lyrics

Read 'Bella' lyrics by Korede Bello below and sing along. Bella serves as Korede Bello's first music release of the year.

Bella Lyrics by Korede Bello | Official Lyrics
Bella Cover Art

STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Bella by Korede Bello

Korede Bello - Bella Lyrics

Intro
Oh my darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like ogbono

Refrain
Bella o
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh

Chorus
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
Yeah yeah yeah

Verse
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine

Refrain
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella

Outro
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT