Here’s more Behind-The-Scenes coverage of Lynxxx’s Eziokwu video courtesy of Team Capital. You can call this the interview phase in which Lynxxx, iLLBLiss, Phyno and Ikechukwu all speak on upcoming projects we should be looking out for.
Looks like they had mad fun making the song and the video.
Igbo Boys in the building!
*O.O*




































[...] for. Looks like they had mad fun making the song and the video. Igbo Boys in the building! *O.O* READ FULL ARTICLE ON AUTHOR WEBSITE Author: Ovie [...]
[...] Read compete article from content source: VIDEO: Lynxxx – Eziokwu ft iLLBliss, Phyno, Killz (More B.T.S) [...]
If Akpos train to be a mad man for 10 years…how many years will he exactly run mad…..
In other news how many BTS are you gonna show us before the video…just wanna know
Ikechukwu be hanging out with dbanj too much tho! now he acting like dbanj…smh…BUT i dey feel am….oshey!
Lynxx Utunu this your behind the scenes no dey finish? make una wake me wen e comot, i need crash.
I think say na the video sef na him i run click am? How many BTS dem dey do sef? nwanne i taya ohh….Lynxxx release this video b4 i ppl start to dey vex for you utunu!!
@notjustok why everytime una must need to approve my comment before e post….I BE OSAMA??
dis one no be de video sef …. na wa ooo …. i dey dia dey wait mk behind-the-scenes finish ……. mttschewww
we are tired of BTS .release the video
We tire oooooohhhhhhhhh….. Notjustok be very mindful ok
Is it the end of the world video? na wa ooo
i keep saying this about most og lynxxx vids…. DUDE TAKES FOR EVER TO DROP HIS VIDS -.- as in ace hood(bugatti), drake(started from the bottom) even wiz kid all dropped new songs and these songs already have videos…. yet we still dry wait for awon igbo boyz -.- SWAG?
Na wa for una ooo, Lynxx and NJO…
Luv de good works of notjustok.com keep de fire burning in de entertainment idustry.